- 歌词
- 专辑列表
Debie Rise
-
Gagabu
Gagabu gaga gagabu gaga gagabu gaga gagabu gagabuuuuu Debbie Debbie rise and Mikoyo on the beat ooh no be by force to talk if you no say your talk no get support make you go sit down for corner go sit down for corner ye ye yeh no dey run your mouth or to dey do gragra and Sabi about ah ah one day e go shock you I swear e must shock you if you see somebody wey, wey dey do like say e get gragra for body eee ye ye look at him and say eh look at him or look at her and say eh you just dey gaga gaga ah gaga gagabu okay now gaga gaga you say? let's go let's go okay now gaga gagabu you dey like to talk anyhow you be gagabu small matter rise you go frown you be gagabu you dey form say na you dey run town you be gagabu I say? you be gagabu you say? you be gagabu okay now eleh le lelelelelelelele mama elele if your wife to dey hala na gagabu or your landlord too dey para Na gagabu even if na your boss ooh 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 Na gagabu or na passenger for bus oh Na gagabu if you see somebody wey wey dey do like say e get gragra for body eee look at him and say eh look at him or look at her and say ehhhh you just dey gaga gaga gaga gagabu gaga gaga gaga gagabu gaga gagabu bu bu bu bu bu you dey like to dey talk any how you be gagabu small matter rise you go frown you be gagabu you dey form say na you de run town you be gagabu I say you be? gagabu you say you be? gagabu okay now no gagabu gagabu gagabu, I say no gagabu gagabu gagabu oya dance head shoulder knees and toes I say head shoulder knees and toes head shoulder knees and toes eh eh eh gaga gaga gagabu gagabu uuuuh uuuuh uuh gaga gagabu gagabu gagabu gagabu gagabu uhhuuh eeeeh gaga gagabu Debbie Debbie Debbie rise ahh gaga gagabu gaga gaga Mikoyo on the beat ooh GAGABU .
-
|