- 歌词
- 专辑列表
Sound Sultan
-
Rainy Days
Mr workie workie you don dey work for Naija reach forty years no go forget when the sun go set o try to dey safe make you no go regret o Mr superstar you don dey drive every flashy cars no go forget when the sun go set o try to dey safe make you no go regret o
Mrs campus baby you don dey follow rich begin waka
Odaju o, l'ojo t'orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o l'ojo t'orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o awa se eee
Mr borrow borrow like to dey flex with him best friend motor molue, bus you for enter dey come o jam person car cause you use am dey forming o
Omo aje kpako, reach for school come dey faraway butter no go forget say na money dem gather o owo oniyo owo oni garri together o
Mr I pass my neighbor ma lo kpara re nidi leba leba
Odaju o l'ojo t'orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o
Odaju o l'ojo t'orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 Back in the memory when you bin get money everybody go dey gbadun you dey follow you like ant dey follow sugar o
but when your money go, your friends go turn to foe nobody go dey there only you go wet for inside rain Person wey dey drink gari get plan o Make you no dey underrate Poor man o Person wey dey drink garri E get planin o E dey plan E get planin Just dey pam E get planin o E dey plan E get planin Just dey pam For that rainy day
l'ojo t'orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o
l'ojo t'orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o
l'ojo t'orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o
E l'ojo t'orun ba ran l'aiye re ma le gbagbe ojo t'ojo awa o Tori awa se...
-
|