- 歌词
- 专辑列表
Korede Bello
-
Let Him Go
Eeeeeh! Korede Bello oooh oooh ooh Don Jazzy pon this again
You be jollof rice No let them dey treat you like white rice yo You be my Rolce Royce No let them dey ride you like keke Napep or Okada sef My diamond, you need a real man wey go cherish – o
So if your man dey do any how He go see any how Girl I dey tell you now You better leave them Let him – let him go Let him – oh Let him go I say let him – Let him go – uo!
Man wey dey beat you let him Let him go Let him – oh Let him go I say let him – Let him go – uo! You better leave them
Doesn't fitting your profile Doesn't make you bokwile If the man no dey drop bar Make you give am the space bar Shift – Alternate and delete am oh Tell him Asta Lavista oh Is your time waiting worth while 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 Does he worship the most high Baby you know me I no Like kamo Me I no dey like to dey see you cry oh Make you no dey let am dey do you wayo Cos you be the star for my eye baba fryo oh eh Oya don't be shy oh Baby come click on the link in bio – aah!
If the man dey do anyhow He go see anyhow Girl I dey tell you now
You better leave them Let him – Let him go Let him – oh Let him go I say let him – Let him go – uo! Man wey dey beat you let him Let him go Let him – oh Let him go I say let him – Let him go – uo! You better leave them
Baby let him go ooh – let him go Baby let him go ooh – let him go Baby let him go ooh – let him go I wanna let you know ooh Let him go ooh – oh Let him go Baby let him go ooh – let him go Baby just let him go ooh
-
|