- 歌词
- 专辑列表
Skales
-
MuJo
La La La It's okay S to the K
If you dey feel me let me know E nor easy to run the show E nor easy to come from nothing And become something and make some dough Olomo kilo fun omo re I'm unstoppable malo be No need to sit down dey hate on anybody Leave the people wey dey form ode
Oya Mujo Mujo Oya Mujo Mujo Lego
Everybody Mujo Got my eyes on you oh Love the things you do oh Oya act a fool oh Everything brand new oh All my clothes and shoe oh I'm a boss like Hugo I'm badder than you oh
All the ladies and the fellows Dem dey steady feel my flow Every single place I go Na me dey always rule o My music like ajino moto E be like say I don win lotto Everybody want a photo 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 Cruising around in my motto In my motto
If you dey feel me let me know E nor easy to run the show E nor easy to come from nothing And become something and make some dough Olomo kilo fun omo re I'm unstoppable malo be No need to sit down dey hate on anybody Leave the people wey dey form ode
Oya Mujo Mujo Oya Mujo Mujo Eni Eji Eta lego Mujo Oya Mujo Mujo aaah
Everywhere wey I go I dey shutdown Tell the people say na me dey runtown Na my music dey make dem dey go down Oya go down Oya go down Everybody know say I'm the man now My music nor dey let them dey calm down Everyday number one on the countdown Oya go down Oya go down
-
|