- 歌词
- 专辑列表
Kevwelity
-
Am in love
(intro) kevwelity. . . . . . . . . . . . . Galiy minds the growing coins behind this. . .
(verse1) for so long now I've been looking I've been searching for the special one that special girl wey go rule my heart then i met this beautiful damsel at ATM queue
(hook) we work well yes we talk well yes this baby make sense omo she sabi cook well i no be Dundee i get some money baby no dulling baby make we jolly dey go. . .
(chorus)2x baby am in love baby am in love girl
(verse2) baby since you came everything has changed you step into my life you set those wrong right i appreciate you as an Angel Anything wey you want i go buy obodo-oyibo baby make we dey fly
(hook) we work well yes 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 we talk well yes this baby make sense omo she sabi cook well i no be Dundee i get some money baby no dulling baby make we jolly dey go. . .
(chorus)2x baby am in love baby am in love girl
(verse3) tell me where you're from because you're different this most be a combination of mami and papiwater girl you too fine your beauty dey burst my brain beauty contest with you nyevonne nelson na walkover
(hook) we work well yes we talk well yes this baby make sense omo she sabi cook well i no be Dundee i get some money baby no dulling baby make we jolly dey go. . .
(chorus)2x baby am in love baby am in love girl
add lipping along with chorus till fade
-
|